A lady wrote this
Yul Edochie e don reach when you go tell your fans the secret behind all these your beautiful children....pls tell us the knacking style and the food you chop wey you take produce this PRECIOUS JEWEL.
Omoh Yul sperm dey produce.
Imagine you wey your husband dey suffer from low sperm count and impotency insulting a man who's pikin fine pass all the billionaire Igbo men in Nigeria.
In Judy's mind, she will be like...abeg keep una yeye first wife position and give me Yul even if i will be his 10th wife.
Omoh who dey breeeet.... someone pls check on cøven women circulating lies that this baby belongs to one ekuke Kenyan girl.
I hope UNIVERSAL STORM beauty sends partial blindness to them