Out of all the celebrities that chilled with Hushpuppi,Phyno was the last person I would think of, if anyone was to lent a helping hand to the former IG influencer.
PHYNO and Timaya where both m0cked by Hushpuppi "Saying they wear fake designers and Watches" and also claiming to be richer than both of them combined, Which Timaya replied with a diss track titled "Telli person" ft Phyno and Olamide.
After Hushpuppi was ârręsted for fr@ud and Jailed in th US all his celebrity friends abandoned him ,but Phyno still went ahead to forgive him and also gave him The chance to advise youths who are rushing life to become rich by all means possible....
Hushpuppi
"You know the other day somebody ask me Wetin be the best advice I fit give people out there And I tell am say,
Una o
Make everybody run their race In their own pace o,Everybody destination dey different And finish line no dey for this life,
Anytime you reach your own point of celebration You go collect your own congratulations.
So Abeg no try to please street and online pedestrian o
Street no get memory and pedestrians dey move on
Do your best at all times and do it for your self men
I see say pressure to do unboxing videos wan k!ll a lot of people
Abeg take am easy on your self,Go work hard
Abeg life is too short
Ko so mo no ijaya one"
"I know say a lot of una don miss me,Me sef miss una o my people
I know say e no easy out there,Everybody dey find wetin dem go chop
But along the way make una no find wetin go chop una o Do your thing It will inspire some and it will annoy some,But do it anyways
E PAIN DEM!"
Track:Nwoke Esike
Album :Full Time Job,by Phyno


