Asake, Davido, Wizkid, Olamide, Burna Boy... They all st0lè my songs. Na me carry 2face comot for Benue- Singer Blackface
"Most of these una top artistes na th!èf o. Asake ehnn. Before i even go to Asake , hin Oga, Olamide, has jacked alot of songs in his career.
Yes na! Na my mouth una wan hear am? Do your research and see.. His song "Don't Stop" is a c0py of one of my songs "Killa". Listen to that song, una go see say he th!èf my jam!
Now, Burna Boy nko? Dat him song "Ginger" na complete remake of my hit "Twist and Turn". No be joke.. this matter serious. Una nor know say Dem fit kpai person because of music?
As for 2baba.. Hahaha, Innocent talk for one interview say he no even wan dey talk my matter.
See person wey I carry comot for Benue State oo. Innocent mama bin dey call me dey thank me that time. Say since when I become friends with her son, her pikin don dey think like normal human be!ng.
But now you claim you can't talk about me? Why? You go do jüjü for my head? Abi you carry my name go somewhere?
Source: NEDU WAZOBIA PODCAST


