"So I Go Carry 20m Give Àshawø Because Of Tøtø When Everybody Get Access To ? Them Suppose Arrest Every Man When Dey The Werey DM". Rapper Erigga slams SaidaBoj and those men in her DM.
"So I should give 20 million to a sex worker for something everyone has access to? EFCC should arrest these men in her DMs sending 500k! With her big shoes and DIY makeup, she can't even afford a makeup artist. This is outrageous," Erigga rants.
He wrote: "How much your papa send your mama for talking stage , since we all want to be stüpîd
So I go carry 20m give Ashæwó because of Tøtø when everybody get access to? Una go talk where una Dey work for lagos very soon … Efcc abeg invite that Crà se come una show abeg.
"Them suppose arrest every man when Dey the werey DM Dey send that 500k cos WTF … with her big shoe and DIY make up … no fit pay make up artiste before she go that show I’m pÃssed ".