Abeg make una no link me for Didi matter, I don marry before"
"Hahaha I don laugh tire as I just dey read comments on social media where everybody dey say I fit be the next person dem go call out for this baby oil matter.
Hahahaha una too dey make me laugh, abeg I don marry before o, just be say the marriage life no too favour me but that one no mean I no like w0man wey get big nyansh.
Even you wey wan join me to baby oil matter, if I send you I.V now, you no go come? Talk true ooo
hahahahahaha"